Conductor: Wey ur money? Passenger: I be staff! Conductor: Which kind staff u
be! You be Police! ... ... ...Passenger: No! Conductor: You be Soldier? Passenger: No!
Conductor: You be Navy! Passenger: No! Conductor: You be Air Force?
Passenger: No! Conductor: Then, wetin u beself! Abeg pay my money jooor!
Passenger: I be Boko Haram! People in Bus: WHAAAT?!!! Conductor U don Madt? Oga
Boko, Sorry sir, abeg No vex.We go pay For U Sir. God bless you. Shouts from other
passengers: Driver, ejooor! Next junction dey o,
Conductor: buh we never reach una bus-stop na. Passengers: drop us joooooor!
Anywer na our bus stop. we go walk. now, keep the change! Oga driver abeg, we
wan come down ooooo.........